play youtube video
Shayo
Ceeza Milli
Shayo (feat. Wizkid) video

CEEZA MILLI


Shayo Lyrics (feat. Wizkid)

[Verse 1 – Ceeza Milli]
Shalanga lo ma ku si panya oh, o lata, baby your body na fire
Girl you know say no body badder, to ba lo'le wa tun pada oh eh oh
Loke Loke ehn ehn, jeun soke ehn ehn
Your matter no be joke oh ehn ehn girl your body fire ehn ehn

[Chorus]
Shayo plenty oh, manya, pana, omo yapa oh, o gbona, gbefun
Baby oh make we manya oh
Shayo plenty oh, manya, pana, omo yapa oh, o gbona
O mu mi lara oh, owo yapa oh, baby oh
Hope say yo no go taya oh
[Verse 2 – Wizkid]
Dey with the one wey dey really really burst my mind
I no mind, she no mind say tonight everything is cool and vibe
Everyday na lowkey oh say nobody really know say we no dey like all night
I wanna come through for you baby, everything is fresh and cool, alright
Taba de, sho ma de, taba de, sho'ma de, omoge sho ma la mi oh
Wa till the early momo, omoge sun mo bi sho ma gbon mi oh
Erima whine and crase, omoge wa, wa to mi wo
Omoge I dey for tonight, omoge I dey for the ride oh

[Verse 3 – Ceeza Milli]
Dem say we dey do too much o wa oh
You never see anything o wa oh
For your front we go pop champagne o wa oh, o wa oh
You dey vex say we buy motor
Genevieve oh shake ukwu o wa oh
Come down make you whine that thing o wa oh
Make that nigga feel something o wa oh
Come close make I spray something, o wa oh

[Outro]
Shalanga lo ma ku si panya oh
Joanna make me manya oh
Shalanga lo ma ku si panya oh

Watch Ceeza Milli Shayo feat Wizkid video
Hottest Lyrics with Videos
4b010257b6e960afae4bee5f332877c5

check amazon for Shayo mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3
Songwriter(s): WizKid, Ceeza Milli
Record Label(s): 2020 Sazzy
Official lyrics by

Rate Shayo by Ceeza Milli (current rating: N/A)
12345678910
Meaning to "Shayo" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts