play youtube video
Gambu
Brymo
Gambu video Brymo twitter

BRYMO


Gambu Lyrics

[Verse 1]
Gambu
You dey sing for theives
Gambu
You go sing for me
Pesin wey befriend rat go chop shit
But i go still dey follow you
If you swim for shit
Love only me
And be my own Gambu

[Verse 2]
Gambu
Make we no climb on top the hill
Gambu
(?)
Pesin wey befriend thug go chop shit
But i go still dey follow you
If you swim for shit
Love only me
And be my own Gambu

[Verse 3]
Gambu
You dey sing for crooks
Gambu
You must to sing for me
I no get stolen boots to pay you
But i go still dey follow you
If you swim for shit
Love only me
And be my own Gambu

Watch Brymo Gambu video
Hottest Lyrics with Videos
422ee3ea350aea9c99e3c8cc319e3a95

check amazon for Gambu mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3
Record Label(s): 2020 Brymo
Official lyrics by

Rate Gambu by Brymo (current rating: 7.61)
12345678910
Meaning to "Gambu" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts