play youtube video
Last Bus Stop
9ice

9ICE


Last Bus Stop Lyrics

All the things I say I won do
Now am doing them
All the place I say I wan go
Now am going there
Na your na your fault be that
Na your, na your fault be that
If I fail once again
Na you people go blame
You dey drive me insane
People know you scatter my brain
You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o n jo ge, o n jo ge x3
Jen yi ata, jen yi ata x3
You be my last bustop
Omo o jo ge x2
Warido baby boo
I go hug transformer because of you
Nothing wey I no fit do
I no be bloody fool
I know wetin I dey do
Ife lo mu mi gentle
Mi o le ru e, toori omo iwo lomu da
Eba wa gbe iyawo wa anobi la be yin o
Obi gbe lagba iyawo wa lojo x2
You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o n jo ge, o n jo ge x3
Jen yi ata, jen yi ata x3
You be my last bustop
Omo o jo ge x2
Omo je a da bo ogbon
You wash your cloth kin de ma fole
Kole, ma je kin de ile
Farabale, silifa ton soro yen o fe jen be
I love you ma jen yo gege
Baby oya si gege
I love you no be lie
You dey blow my mind titi lai lai
You need to come see my mama and you go realize
Ko de bimi da o, kin gbe ale wale o
Ye,mi girl o, mo ti mu aya wale o
You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o n jo ge, o n jo ge x3
Jen yi ata, jen yi ata x3
You be my last bustop
Omo o yo ge x2
Simbo chris, o n jo ge o
Arabizzile o n jo ge o
J17, a n jo ge o
Alapomeji o n jo ge

Watch 9ice Last Bus Stop video
Hottest Lyrics with Videos
f17759143a90d27a0ce1b1c2587c86dc

check amazon for Last Bus Stop mp3 download
these lyrics are submitted by gsba3
Record Label(s): 2014 ALAPOMEJI ENT LTD
Official lyrics by

Rate Last Bus Stop by 9ice (current rating: N/A)
12345678910
Meaning to "Last Bus Stop" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts