NNEKA


From Africa 2 U Lyrics

Plenty wahala, plenty dey gpeme
For the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele
See no be because dem no born you with silver spoon for mouthi oh,
Say u be ogpe
Make I tell my story oh
Make I tell you my story oh

Chorus

Africa, Nigeria from Warri to Abuja, Lagos States, Niger Delta
Oh my Africa you are so beautiful

Some dey sick, some dey well, some dey tatafo, some dey aproko
We dey call oghene, we dey call chineke
Wetin go save us from d pain wen we dey go through,
Africa no one else go save you but u, it is time to arise,
Take away your pride
It is time to arise yes

Chorus

Bridge

We are living in a world, self centred,
Making our own hell fire, all by ourselves
And then we start with eye service, to make one notice us
Can’t we see, the way we lie to ourselves

Africa, Africa, Africa, Africa…
Come with me, arise, arise

Watch Nneka From Africa 2 U video
Hottest Lyrics with Videos
9664484a9e13f1b7ba51d4d4bb2ec2f8

check amazon for From Africa 2 U mp3 download
these lyrics are submitted by kaan
Songwriter(s): Pokossi Ngolle, Nneka-Lucia Egbuna, Anuku Arenor
Record Label(s): 2010 Yo Mama s Recording Company GmbH A unit of Four Music Productions GmbH
Official lyrics by

Rate From Africa 2 U by Nneka (current rating: 8.23)
12345678910
Meaning to "From Africa 2 U" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts